Ladé – Adulthood Anthem 英语 歌詞 中文 翻譯

Nobody go ask you don chop
– 没人去问你不要砍
Nobody go send you free money
– 没人给你免费的钱
If you no get now you sabi
– 如果你没有得到现在你sabi
Adulthood na scam
– 成年na骗局

Aah ha, lah-lah-laah-lah
– 啊哈啦啦啦啦啦啦啦啦
I heard that you looking for Ladè oh
– 听说你在找Ladè哦

(Please don’t judge me!)
– (请不要评判我!)
(‘Cause I won’t judge you oh!)
– (因为我不会评判你哦!)
(Na weytin they tell me I believe?)
– (Na weytin他们告诉我我相信?)
(Na weytin go tell you go believe?)
– (Na weytin去告诉你去相信?)

As I wake up this morning (uh-uh-uh-uh)
– 当我今天早上醒来时(呃-呃-呃)
Landlord don call me (uh-uh-uh-uh)
– 房东不要打电话给我(呃-呃-呃-呃)
My paddy don ring my phone
– 我的帕迪*唐给我打电话
Say where that thing you promise me (tell me which level na)
– 说你答应我的那件事在哪里(告诉我哪一级呐)
I know say you no go believe
– 我知道说你不去相信
Dem no tell me say na so edey be
– Dem不告诉我说na所以edey be
Abeg you take back to days
– 阿贝格你带回天
When ibi sey na just to play and chop
– 当ibi sey na只是为了玩和砍
Ohhh eyy
– 哦,爱

Ah! Adulthood na scam
– 啊! 成年na骗局
You better get am for your mind
– 你最好把我放在心里
You gast to hustle, make a living 247
– 你要忙,谋生247
Nobody go ask you if you don chop
– 没有人去问你,如果你不砍
Nobody go send you free money
– 没人给你免费的钱
If you no get now you sabi
– 如果你没有得到现在你sabi
Adulthood na scam
– 成年na骗局

If you no get now you sabi
– 如果你没有得到现在你sabi
You no fi reason your padddy oh
– 你没有理由让你的爸爸哦
But if now them need you
– 但如果现在他们需要你
Dem go come to you
– Dem去找你
Come dey give you different
– 来吧,给你不同的
(Story oh, story oh)
– (故事哦,故事哦)
This is super story oh
– 这是超级故事哦
Though the story touch me oh
– 虽然故事触动了我哦
But I no fit send you money oh
– 但我不适合寄钱给你哦

If I say make I calculate (Calculate)
– 如果我说make I calculate(计算)
Weytin I dey spend from Monday to Sunday (Sunday)
– Weytin I dey从周一到周日(周日)消费
Then make me reminisce all those days
– 然后让我回忆那些日子
Wey pocket money go yakpa
– Wey零用钱去yakpa
For my pillow case oh
– 为了我的枕套哦
Now I gast send the money lo le oh (lo le oh)
– 现在我要把钱寄给乐乐哦(乐乐哦)
Everything wey I want
– 我想要的一切
I must pay oh, mogbe oh
– 我必须付钱哦,mogbe哦
I fit to give anything to become a child now
– 我现在可以为成为一个孩子付出任何代价

Ah! Adulthood na scam
– 啊! 成年na骗局
You better get am for your mind
– 你最好把我放在心里
You gast to hustle, make a living 247
– 你要忙,谋生247
Nobody go ask you if you don chop
– 没有人去问你,如果你不砍
Nobody go send you free money
– 没人给你免费的钱
If you no get now you sabi
– 如果你没有得到现在你sabi
Adulthood na scam
– 成年na骗局

Adulthood na scam
– 成年na骗局
You better get am for your mind
– 你最好把我放在心里
You gast to hustle, make a living 247
– 你要忙,谋生247
Nobody go ask you if you don chop
– 没有人去问你,如果你不砍
Nobody go send you free money
– 没人给你免费的钱
If you no get now you sabi
– 如果你没有得到现在你sabi
Adulthood na scam
– 成年na骗局

Leave me I want become a child again yeah
– 离开我我想再次成为一个孩子是啊
I want become a child again yeah
– 我想再次成为一个孩子是啊
I want to play inside the rain, uh-huh
– 我想在雨里玩,嗯哼
‘Cause adulthood na scam
– 因为成年na骗局




Yayımlandı

kategorisi

yazarı:

Etiketler:

Yorumlar

Bir yanıt yazın