Loud Urban Choir – Bloody Samaritan Lyrics

Vibe killer, bloody Samaritan
Protect my energy from your bad aura
Na my pastor say I be my healer
Everything I desire, I go receive
My rhythm, flow like a river
If you get yawa, come on, go and sit down
I go just para, comot my jigga
I go just dey, follow my dreams

I’m feeling vibes on vibes
I’m a ticking dynamite
I’ll blow your candlelight
You know I’m just that type
No oh, dem fit kill my vibe (No, no)
Dem no fit kill my vibe
Dem no fit kill
Dem no fit kill
Dem no fit kill my—




Yayımlandı

kategorisi

yazarı:

Etiketler:

Yorumlar

Bir yanıt yazın